Song Details
Artist: Neeja
Song Title: Jump Am Pass
Genre: Gospel / Afro-gospel
Jump Am Pass Lyrics by Neeja.
Carry your grace and glory put am for my head o
Anytime I call on your name e dey work e dey connect o
Na you alone dey fight my battle
Na you be my defense o
Say make I fall o, for where?
Anybody come them go collect
Your name e be strong tower
I dey call am 24 hours
Your power no be small power
And if them gather, them go scatter
Any weapon them form no go prosper
And if them set any trap or they dig any pit for me
I go jump am pass
Jump oh...
Whether sunrise or sunset
No matter who be the suspect
All that one na for their pocket
I go jump am pass
I'm blessed beyond the curse
So any plot against me shall fall is a must
I run through a troop and I leap over walls by my God
Me go jump am pass
Jump oh
Any trap wey dem set for me (Jump oh)
And all the plans of my enemy (Jump oh)
As long as say God dey for me
Me i go jump am pass
Who wan condemn?
If a man be in Christ omo forget
Any tongue rise against me na condemn
Omo no level for devil
Touch not my anointed
Joint heir with Christ I'm appointed
No fit to fail I'm a success
Don tell you say, Omo no level for devil
Your name e be strong tower
I dey call am 24 hours
Your power no be small power
And if them gather, them go scatter
Any weapon them form no go prosper
And if them set any trap or they dig any pit for me
I go jump am pass
Jump oh...
Whether sunrise or sunset
No matter who be the suspect
All that one na for their pocket
I go jump am pass
I'm blessed beyond the curse
So any plot against me shall fall is a must
I run through a troop and I leap over walls by my God
Me go jump am pass
Jump oh
Any trap wey dem set for me (Jump oh)
And all the plans of my enemy (Jump oh)
As long as say God dey for me
Me i go jum am pass
Final Thoughts
“Jump Am Pass” is a bold declaration of victory in Christ. Neeja delivers a faith-filled reminder that God is a strong tower, a defender, and a guarantee of triumph over every scheme of the enemy. As you declare this song, may every trap set against you be overturned and may you walk in continuous victory.
0 Comments